Verse 1
If love is a crime girl I want to commit o
Cos I need you no dey do me corny (oh na na)
Baby come gimme love (baby no dey dull me)
I need you like I need water (your body Dey call me) oh na na naa na
Be my lady I no fit do you corny
Na you get all my money
O baby make we coloby (2x)
Bridge
She gat the body oh oh oh
She gat me shouting otito
She make a bad man wan kolo
Oh baby su mummy jekajo (2x)
Chorus
Imana Igbakalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Imakwa na afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Asim na igbawalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Nwaoma afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Verse 2
Who talk say this kind baby no Dey love o
Say This kind baby too dey form o
Say this kind lady fit to killi person
Say this kind baby oga egbu mmadu
Na lie dem Dey lie o
Nwa men furu wee gbakaa
Ife meem anokwamgi na aka
Nwaoma biko jigidem aka
Bridge
She gat the body oh oh oh
She gat me shouting otito
She make a bad man wan kolo
Oh baby su mummy jekajo (2x)
Chorus
Imana Igbakalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Imakwa na afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Asim na igbawalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Nwaoma afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Be my lady I no fit do you corny
Na you get all my money
O baby make we coloby (2x)
Imana Igbakalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Imakwa na afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)
Asim na igbawalam isi o
(Nwata miss agbakalam isi)
Nwaoma afurum gi n’anya
(Me and you to the end titilailai)