Venox - Me & You lyrics

Published

0 201 0

Venox - Me & You lyrics

Verse 1 If love is a crime girl I want to commit o Cos I need you no dey do me corny (oh na na) Baby come gimme love (baby no dey dull me) I need you like I need water (your body Dey call me) oh na na naa na Be my lady I no fit do you corny Na you get all my money O baby make we coloby (2x) Bridge She gat the body oh oh oh She gat me shouting otito She make a bad man wan kolo Oh baby su mummy jekajo (2x) Chorus Imana Igbakalam isi o (Nwata miss agbakalam isi) Imakwa na afurum gi n’anya (Me and you to the end titilailai) Asim na igbawalam isi o (Nwata miss agbakalam isi) Nwaoma afurum gi n’anya (Me and you to the end titilailai) Verse 2 Who talk say this kind baby no Dey love o Say This kind baby too dey form o Say this kind lady fit to killi person Say this kind baby oga egbu mmadu Na lie dem Dey lie o Nwa men furu wee gbakaa Ife meem anokwamgi na aka Nwaoma biko jigidem aka Bridge She gat the body oh oh oh She gat me shouting otito She make a bad man wan kolo Oh baby su mummy jekajo (2x) Chorus Imana Igbakalam isi o (Nwata miss agbakalam isi) Imakwa na afurum gi n’anya (Me and you to the end titilailai) Asim na igbawalam isi o (Nwata miss agbakalam isi) Nwaoma afurum gi n’anya (Me and you to the end titilailai) Be my lady I no fit do you corny Na you get all my money O baby make we coloby (2x) Imana Igbakalam isi o (Nwata miss agbakalam isi) Imakwa na afurum gi n’anya (Me and you to the end titilailai) Asim na igbawalam isi o (Nwata miss agbakalam isi) Nwaoma afurum gi n’anya (Me and you to the end titilailai)