Sweet fine girl na wetin dem chop born you
Girl your body set ooo
Like a TV ehh
This your love dey sweet me for belle ooo
Like sugarcane ooo
Girl I'm addicted
Come my way
Make I carry you run away
Faraway, Faraway
Were this kind love no go fade away
Come my way
Make I carry you run away
Faraway, Faraway
Were this kind love no go fade away
Party girl, she likes to party
For your info, I'm from the southy
I'm not her pastor but she call me daddy
I call for dog meat, she order palmy
Me sef I like dat kind thing
Wey dey high person I no fear height ooo
As I leave R&B something
Na she put me for high life
Whenever you come around my temperature dey rise ooo
Only you sabi cool me down when I loose control ooo
And if I wan look behind all I see is your waist ooo
Lo Lo Lo Lo Lo Lo
You go killi somebody ooo
Come my way
Make I carry you run away
Faraway, Faraway
Were this kind love no go fade away
Come my way
Make I carry you run away
Faraway, Faraway
Were this kind love no go fade away
Sweet fine girl na wetin dem chop born you
Girl your body set ooo
Like a TV ehh
Party girl, she likes to party
For your info, I'm from the southy
I'm not her pastor but she call me daddy
I call for dog meat, she order palmy
Come my way
Make I carry you run away
Faraway, Faraway
Were this kind love no go fade away
Come my way
Make I carry you run away
Faraway, Faraway
Were this kind love no go fade away
Ehh Ahh
Iyelee ooo