Hofishal Sounds - Faraway lyrics

Published

0 80 0

Hofishal Sounds - Faraway lyrics

Sweet fine girl na wetin dem chop born you Girl your body set ooo Like a TV ehh This your love dey sweet me for belle ooo Like sugarcane ooo Girl I'm addicted Come my way Make I carry you run away Faraway, Faraway Were this kind love no go fade away Come my way Make I carry you run away Faraway, Faraway Were this kind love no go fade away Party girl, she likes to party For your info, I'm from the southy I'm not her pastor but she call me daddy I call for dog meat, she order palmy Me sef I like dat kind thing Wey dey high person I no fear height ooo As I leave R&B something Na she put me for high life Whenever you come around my temperature dey rise ooo Only you sabi cool me down when I loose control ooo And if I wan look behind all I see is your waist ooo Lo Lo Lo Lo Lo Lo You go killi somebody ooo Come my way Make I carry you run away Faraway, Faraway Were this kind love no go fade away Come my way Make I carry you run away Faraway, Faraway Were this kind love no go fade away Sweet fine girl na wetin dem chop born you Girl your body set ooo Like a TV ehh Party girl, she likes to party For your info, I'm from the southy I'm not her pastor but she call me daddy I call for dog meat, she order palmy Come my way Make I carry you run away Faraway, Faraway Were this kind love no go fade away Come my way Make I carry you run away Faraway, Faraway Were this kind love no go fade away Ehh Ahh Iyelee ooo