Eh
Na na na na na naa na
Drumroll on the mix
Haywaya
Fi le be
Mo fe ko le fu mama mi
Mo fe ma toju baba mi
Aye ni miami
Omo to shon daada le egbe mi
Inna nei man in ji daadi rayuwa da kyau
Kudin dollars mai yaawa a chikin bank account
So i dey want oil money
Dangote money
Billy gate money
International money
Verse 1
See i dey want oil money
International money
Middle east money
Original big Arab money
So im hunting for my paper
I dey want start dey chop all my pound cake ah
Jinan Yaro ka sani fa,
If na k**, I go k** to get mine eh
Money wey plenty
I no mind if clean or dirty
Blowing money banza akan koomei, na bigboy spending
Money
wey go fit make pretty girls demma mouth dey wetty,
Money
wey I go fit to spend my whole life from now until eternity
Ya jima da aikin ya faara no be today
I hear dem say what does it profit a man
to gain the world and loose his soul
But make i tell you something you don't know
If you no gain the world then you no go get any soul to loose at all
so i dey want oil money
Dangote money
Billy Gate money
International money
Verse 2
I dey want money wey go make i go get height pa** trump towers
I no go need to take guiness
but i go strong pa** micheal power
Chiesa kulun, my eye dey pon the cake
So manta makiyei, and get ya paper, be great o
Money wey plenty
I no mind if clean or dirty
Blow kudi banza akan koomei,
Na bigboy spending
Kudi
wey go make these pretty girls demma mouth dey wetty
Money
From now until eternity
Ya jima da aikin ya faara no be today
I hear dem say what does it profit a man
to gain the world and loose his soul
But make i tell you something you don't know
If you no gain the world then you no go get any soul to loose at all
so i dey want oil money
Dangote money
Billy Gate money
International money
I dey want money money money, Kudi kudi
Please give me money money money, Owo owo
Fumi money money money, Kudi kudi
I dey want money money money, owo ooo
Ya jima da aikin ya faara no be today
I hear dem say what does it profit a man
to gain the world and loose his soul
But make i tell you something you don't know
If you no gain the world then you no go get any soul to loose at all
so i dey want oil money
Dangote money
Billy Gate money
International money
Na na na na na na na na na
Haywaya
Drumroll on the mix o
Fadama boy o my o
Na na na na na na nana nanaa na