Haywaya - Money lyrics

Published

0 128 0

Haywaya - Money lyrics

Eh Na na na na na naa na Drumroll on the mix Haywaya Fi le be Mo fe ko le fu mama mi Mo fe ma toju baba mi Aye ni miami Omo to shon daada le egbe mi Inna nei man in ji daadi rayuwa da kyau Kudin dollars mai yaawa a chikin bank account So i dey want oil money Dangote money Billy gate money International money Verse 1 See i dey want oil money International money Middle east money Original big Arab money So im hunting for my paper I dey want start dey chop all my pound cake ah Jinan Yaro ka sani fa, If na k**, I go k** to get mine eh Money wey plenty I no mind if clean or dirty Blowing money banza akan koomei, na bigboy spending Money wey go fit make pretty girls demma mouth dey wetty, Money wey I go fit to spend my whole life from now until eternity Ya jima da aikin ya faara no be today I hear dem say what does it profit a man to gain the world and loose his soul But make i tell you something you don't know If you no gain the world then you no go get any soul to loose at all so i dey want oil money Dangote money Billy Gate money International money Verse 2 I dey want money wey go make i go get height pa** trump towers I no go need to take guiness but i go strong pa** micheal power Chiesa kulun, my eye dey pon the cake So manta makiyei, and get ya paper, be great o Money wey plenty I no mind if clean or dirty Blow kudi banza akan koomei, Na bigboy spending Kudi wey go make these pretty girls demma mouth dey wetty Money From now until eternity Ya jima da aikin ya faara no be today I hear dem say what does it profit a man to gain the world and loose his soul But make i tell you something you don't know If you no gain the world then you no go get any soul to loose at all so i dey want oil money Dangote money Billy Gate money International money I dey want money money money, Kudi kudi Please give me money money money, Owo owo Fumi money money money, Kudi kudi I dey want money money money, owo ooo Ya jima da aikin ya faara no be today I hear dem say what does it profit a man to gain the world and loose his soul But make i tell you something you don't know If you no gain the world then you no go get any soul to loose at all so i dey want oil money Dangote money Billy Gate money International money Na na na na na na na na na Haywaya Drumroll on the mix o Fadama boy o my o Na na na na na na nana nanaa na