Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
It's your boy Crizem
Shebi na wan mey dem call you a biggie eh
Oga biko work for the name make dem no come dey call you lazy eh
I want to be celebrated now that I am living
No be when I die you go throw party ga na Church je n'enye thanksgiving
oh weh!
Imana echi di ime na who know wetin e go born
As you dey wake up everyday my brother make you dey thank your God
Oh weh!
Make you no forget say the way up is down
Na person weh don chop belle full na en dey chase away flies for en food oh
Uh yeah erh erh e yeah
Chorus
See the way your grace just dey follow me
See the way you just dey make dey jolly (2x)
Now every bad things don dey run away
No every good things don dey come my way
I just dey sing Ale Ale Ale
Ale Ale Ale Ale Ale
Uh yeah erh erh e yeah
Verse 2:
Abeg make una no kill all my enemies
To enable God see a place to prepare my table
You know say no matter how good a man be eh
Some people go still dey hate you, dey fall your hand
Uh yeah erh erh e yeah
But no dey worry
God is able
Og'eme ya ikwete na odi capable
Even the blessings ga adi double double
No despise your little beginning yeah
No dey worry
God is able
Og'eme ya ikwete na odi capable
Even the blessings ga adi double double
No despise your little beginning yeah yeah
Chorus
See the way your grace just dey follow me
See the way you just dey make dey jolly (2x)
Now every bad things don dey run away
No every good things don dey come my way
I just dey sing Ale Ale Ale
Ale Ale Ale Ale Ale
Uh yeah erh erh e yeah.