Oh oh oh Oh oh oh Oh oh oh It's your boy Crizem Shebi na wan mey dem call you a biggie eh Oga biko work for the name make dem no come dey call you lazy eh I want to be celebrated now that I am living No be when I die you go throw party ga na Church je n'enye thanksgiving oh weh! Imana echi di ime na who know wetin e go born As you dey wake up everyday my brother make you dey thank your God Oh weh! Make you no forget say the way up is down Na person weh don chop belle full na en dey chase away flies for en food oh Uh yeah erh erh e yeah Chorus See the way your grace just dey follow me See the way you just dey make dey jolly (2x) Now every bad things don dey run away No every good things don dey come my way I just dey sing Ale Ale Ale Ale Ale Ale Ale Ale Uh yeah erh erh e yeah Verse 2: Abeg make una no kill all my enemies To enable God see a place to prepare my table You know say no matter how good a man be eh Some people go still dey hate you, dey fall your hand Uh yeah erh erh e yeah But no dey worry God is able Og'eme ya ikwete na odi capable Even the blessings ga adi double double No despise your little beginning yeah No dey worry God is able Og'eme ya ikwete na odi capable Even the blessings ga adi double double No despise your little beginning yeah yeah Chorus See the way your grace just dey follow me See the way you just dey make dey jolly (2x) Now every bad things don dey run away No every good things don dey come my way I just dey sing Ale Ale Ale Ale Ale Ale Ale Ale Uh yeah erh erh e yeah.