Zoro - Campus Girls lyrics

Published

0 962 0

Zoro - Campus Girls lyrics

[Intro] Its your boy Zoro [Hook/Chorus] Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” [Verse 1] IMT girls too like abacha Otachaa ya fichaa onu puta ona amacha ESUT babes dem love blackberry Like ice-cream”vanilla” strawberry CARITAS girls no dey too comot Give them chance see say them too corrupt UNN chicks sef demma like phone Just say “Hello sweethearts” akpokwa na ya nne UNIZIK dem girls too like motor Ogoo akwa ofuu, owere ya je see photo OKO babes dem kachaa anyu ahuu na cla** (?) MADONNA girls dem too dey form Upon na ha no secondary school without uniform ANSU chicks dem like okpa with Fanta Baraya imo o goroya tinye na-akpa [Hook/Chorus] Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” [Verse 2] EBSU babes kachaa bu iti boribo So potete bu so agbara tomato na aworiwo IMSU chicks dem love aristo With ogwompia na club demma dance calypso NEKEDE dem girls no dey speak good English suo Igbo, ha anwuru gi taa gi ka sandwich ABSU chicks kachaa asort lecturers Ichoo ya aji kpokirikpo habuchaa professionals Abia POLY babes eye dey red coke na bread follow you to straight to your bed FUTO chicks dem dey very few suchaa nkpunkpu ka bottle mountain dew UNIPORT dem girls too dey form alot so comport before you go confront UNILAG girls love celebrity oso gi mara akwukwo soo gi buru cele bu iti [Hook/Chorus] Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” [Verse 2] Nnaa onwero odi nwanyi ichoro igaghi enweta na Campus Odi obuna ichoro di there Agbaharizina ka Ambrose Some tight some loose While some inye ha chance ha emee ya abuse Some bu ihu ka adaka Some some amaka Some osaka oh but wu iti npanaka Enwee ndi iro office bu dia akaraka Iru fanta oka coke ocha ka omaka Ihe di iche di na egbe na egbe Onwere ndi bia school just ibia ta ngbe Ka one Amaoge mu na ya bi na ogbe Na aga school na College of Education Nsugbe Oge obuna ono na UNN The short men ana ekiri ya ka CNN All my campus girls I dey greet And my men ease boy (?) [Hook/Chorus] Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” Ajikpako na ajibu*ter “dey for campus” Even orobo and lekpa “full for campus” Beautiful and ugly chicks Blackie na albinos “gachaa na campus” [Outro] I dey feel una More shoutout to my girls in DELSU, OAU, IGHINEDION, UNICAL Una too much jare UNIJOS I see una CONVENANT University Thats whatsup you know what am saying LASU, OSU, Ambrose Alli North Americcan University, etc etc All around all around all around the world All of una too much jor