Young Fly - Kwacha lyrics

Published

0 142 0

Young Fly - Kwacha lyrics

[Intro: Selasie] Them go feel am waa [Hook: Selasie] Go get it ma brother Withouti the money You geti no honey Go get the kwacha Huh! My brother, ma sister E rainy or sunny Think about money & go make that dollar Huh! Huh! Huh! Huh!Huh! Huh! Huh!Huh! Huh! Huh! Huh!Huh! [Verse 1: Selasie] Do you wanna be happy Makey the money Savey the money Investi more money Agadzi no be honey Spend it with family Dont be a bunny Coz ain't nothing funny You could be happy Light up ma paddie Is it trippy ma paddie ? Shouts-out to panji [Bridge: Selasie] You for light up ma paddie Light up light up Light up ma paddie You for light up ma paddie Light up light up Light up ma paddie Light up ma paddie [Hook: Selasie] [Verse 2: Selasie] Are you motivated ma paddie? Makey that money Could be a stack But never a tony Are you ready ma sisi To makey that money? Easy a groupie? Better or not Flow free like samini To makey your money You for geti the money You dey wanti the money Huh huh You dey wanti the money Huh huh (Mike, The beat no finish?) (Okay, make I freestyle) Dboi borsti ma brainy E den Fly dem sheda wey dem borsti ma brainy See them borsti ma brainy I for makey that money Count on me ma paddy Make I makey that money Ego sweet we like wapi Just gave y'all the poverty therapy [Hook: Selasie]