Young bella - Polongo lyrics

Published

0 214 0

Young bella - Polongo lyrics

This is crazy I no mind if dem jail me oo I no mindi if day catchi me ahah I no mindi if dem chase me oo hahaha I no mindi if dem catchi me o ahah Sekinsoro teebasoro momasoro Yeye moma soro Sekinsoro teebasoro momasoro Again again Them keep telling us again again Again again Them keep calling me again again Mr governor fire fighter no get water oh Mr senator wetin dey sup for Niger delta Government with the promises E na me area everyday na violence People face the consequence And everyday we are living in silence Don’t u ever bill me Don’t u bill me I get families and feedings yeah If u see me shinning Better no go reason me u no say problem Awon gunba Awon kon go bale Some people dey trek am Day go party sha Police don call dem