Yemi Alade - Pose lyrics

Published

0 363 0

Yemi Alade - Pose lyrics

Ra ta ta ta ta De de de denge pose (Yes you know) E yooo R2Bees You too like to demo You sabi demo, oya pose Ayakata You too like to demo You sabi demo, strike a pose Oya pose Change your style, denge pose Oya na, denge pose Change your style, make you pose Aayyyy Ayakata Chai, Sister Nene demo She too demo, she dey pose Chai, Sister Giwa demo She too demo, she dey pose Aayyyy, oya pose If you sabi demo, make you pose Oya oya denge pose Change your style, make you pose Aannhhhh Ayakata Eh Eh Eh Ra Hey you too demo, see the things you do too demo E dey make I dey want more Nee awun yenu nee amamu a damo Say you want if I get that much Oh baby kick me like say so line I still go carry money for bank Remember say you dey talk to the don I dey give champagne cos I'm already drunk Yeah, I go give you dollar Giving you my ganlala Give it to me one time, rock me the baddest wen come from Ghana Girl I no go tire, shocking you in the wire Make you feel alright, even if you no like okada Oya pose Oya make you go down, hold your toes Yeah Nobody knows Wetin you giving to me shey you be bose (Eehhh Ayakata) Ay Ay Ay Oya pose You too ringingri runiny You love to dey winginy waniny You like to dey blingily daniny dingily danily you loving it I nini Ohhh, minininini ninana Eh where me dollar Don't shake the dollar, make you no wahala Minimini nana Oya where the dollar Make you shake the dollar Ohhh I go pose, oya pose Oya pose If you sabi demo make you pose Oya oya denge pose Change your style, make you pose Aannhhh Ayakata Ay Ay Ay Ay