Yemi Alade - Oh My Gosh lyrics

Published

0 327 0

Yemi Alade - Oh My Gosh lyrics

Oh yea yea, oh yea yea Oh My Gosh oh, Oh My Gosh oh Oh My Gosh oh, oh oh, oh oh ‘My Tomatoe Jos’ na wetin he dey call me Him no know wetin I do wey make am mad over me Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me Him say as e be, no other girl fit overthrow me I no go do you corner corner corner Na you my true lova, lova lover Whether Winter or Summer, Summer Summer Baby, me no go freaker, freaker Me no go freaker, for you am I no go area Eh no go area Many toasters for my area, many toasters for my area But I no give them face, for you I’m a no go area Love no dey them face, eh no go area What eh eh eh, am taken Oh noo, am taken Oh My Gosh ohh (eh am taken), Oh My Gosh ohh Oh My Gosh ohh, eh am taken Ahh, baby you good, you good for me The only one for me oh, oh oh Ekwu ekwu eme eme, we go always agree oh oh oh Ah, if you say make I calm down, calm down If you say make I fire up, fire up If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off, wuff I no go do you corner corner corner Na you my true lova, lova lover Whether Winter or Summer, Summer Summer Baby, me no go freaker, freaker Me no go freaker, for you am I no go area Eh no go area Many toasters for my area, many toasters for my area But I no give them face, for you I’m no go area Love no dey them face, eh no go area What eh eh eh, am taken Oh no, am taken Oh My Gosh oh, Oh My Gosh ohh (am taken oh) Oh My Gosh oh, oh ohh, oh ohh ‘My Tomatoe Jos’, Jos, na wetin he dey call me, Gosh Him no know wetin I do wey make am mad over me, ahh Fine girls plenty, but he leave them and he chose me Him say as e be, no other girl fit overthrow me Yemi Alade oh, (Oh My God, Fiokee), ohh Effyzzie yea yea yea Coublon oh, e dey beat oh Lover Lover (Swaps swaps), Lova Lova Summer Summer