Wizkid - Grace lyrics

Published

0 722 0

Wizkid - Grace lyrics

[Verse 1] Say you no believe what my eyes done face If I got a bad b*tch, tell me all is okay Ah dey, burn my zoot, and I run my race And I stand, real tall, no matter what man face So many things that my eyes done face And I never worry 'bout what the next man say And I keep it so cool, keep my mind real sane Tonight [Chorus] Loose guard, man no fit loose guard, yeah No dey waste time, brother no time, yeah Money on my mind, me never waste time, yeah My mind, my mind, oh my, oh my This kind hammer no fit lose time Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah And I stand real tall and I send no one, tonight [Post-Chorus] Dem nuh fi run my race Run my race, run my race Run my, run my race Steady I dey my lane I say run my race Run my race Run my, run my race [Verse 2] This kind ting weh I see e don tey Say I got a bad b*tch wey wan' go away, yeah Plenty stress, we fi make man craze Many, many tings I dey for ghetto, no pay Say the people dey suffer but dey smile for face But if Starboy talk, dem say Starboy craze But I keep it so cool and ah dey run my race For life [Chorus] Loose guard, man no fit loose guard, yeah No dey waste time, brother no time, yeah Money on my mind, me never waste time, yeah My mind, my mind, oh my, oh my This kind hammer no fit lose time Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah And I stand real tall and I send no one, tonight [Post-Chorus] Dem nuh fi run my race Run my race, run my race Run my, run my race Steady I dey my lane I say run my race Run my race Run my, run my race [Bridge] Say na this kind night Say we want no stress, we dey thank God for our lives Say na this kind night Hold on to me, baby no kain here Say na this kind night Fill up my cup, let it run over Say na this kind night Say we let nobody know Say we living on the low [Post-Chorus] Dem nuh fi run my race Run my race, run my race Run my, run my race Steady I dey my lane I say run my race Run my race Run my, run my race