Wizkid - Undercover Lover lyrics

Featuring , ,

Published

0 489 0

Wizkid - Undercover Lover lyrics

[Verse 1 – Wizkid] Oh God, gat a lot of girls wey dey see me like to play with me Oh my love, say I gat a lot of girls wey dey see me, wanna leave with me Dem say I gat for westside, dem say I gat for northside But I gat only one for my side Baby me and you go be fine Fly around in a G-Five See for this life, na only you I love for this life eh We met before I had this life Before I get money to pose eh Everywhere I go you follow eh Paparazi taking photos eh Everything dem wanna know know eh Na only you me I know eh [Hook/Chorus] My girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e Girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e My girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e Girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e [Verse 2 – Mugeez] Get up, Get up, Get up, girl lets make love tonight Ain’t no turning back on me, girl I want this thing for life Wetin dey worry you my baby eh e eh, make I know whats on your mind Wheres the jeep, I asked you don’t lie You dey fit me well I checked your profile Nobody go know, so nobody for dey complain Before you know you carry biggy one Shey you feeling it, show me what the dealing is Say we good together, why you leaving this girl You and I make we fly away One on one for our holiday You dey burst my brain Nobody has to know [Hook/Chorus] My girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e Girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e My girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e Girl I loose control, when you leave me alone baby Oh you be my undercover lover eh e