Wizkid - Final(Baba Nla) lyrics

Published

0 3110 0

Wizkid - Final(Baba Nla) lyrics

I get girl for my yard wey get big big baka wey dey make me feel amazing gal I get one wey dey give me things I need ah hahn hahn I get one wey dey make me feel nice, she slow dance I no fit leave am girl I get one wey one give me kids and leave ah hahn hahn But my gbedu is final Wizzy baby, Baba Nla My girl wear designer Everything wey I give am final ey yeh I no like wahala But Wizzy baby, Baba Nla Say my gbedu is final When me drop, everybody no dey tire ey yeh All of the girls go do anything for my love All of the boys go do anything for the money Dem dey dance to my music, dem dey show me love Girls wanna touch, wanna love, they want the loving You know say I got one life, make I live am See I don try, hustle hustle for street, I no lie Now see me, I don dey chop life But my gbedu is final The girls dem like wear designer Wizzy baby k** the beat, I no dey tire When the gbedu drop for club, it's final oh oh My girl dey make me lose my mind eh I give her what she need My girl dey make me lose my mind eh Another girl I no dey see But my gbedu is final Wizzy baby, Baba Nla My girl wear designer Everything wey I give am final ey yeh I no like wahala But Wizzy baby, Baba Nla Say my gbedu is final When it drop, everybody no dey tire ey yeh Add or View Who's got the key to my Beamer? I say who am I? The girl dem sugar Call me the girl dem sugar No one badder, number one, no one madder I say who's got the key to my limo? I say who am I? The girl dem dada, call me the girl dem dada I run everything don dada eyy But my gbedu is final Wizzy baby, Baba Nla My girl wear designer Everything wey I give am final ey yeh I no like wahala But Wizzy baby, Baba Nla Say my gbedu is final When it drop, everybody no dey tire ey yeh