Wizkid - Erima lyrics

Published

0 618 0

Wizkid - Erima lyrics

Intro] Drop it, Dr Sid oh Come cure my craze today Dj Big N, when You're big You're big abeg Ah woah YAGA Oshe [Hook – Wizkid] Erima fine Erima dance make you take my money Eh Erima get body Erima carry body gan ni Erima dance shoki eh Erima Erima beautiful Erima fine gan ni Erima carry body erima get body eh Erima get biggy body Erima dance for me see [Verse 1 – Dr. Sid] Na you be the winner no be joke oh Omo na true I dey talk no pinokio Na you be the spice Ajino moto Oya pose oh, for the photo Anywhere you wanna go we can go to Give you that good good loving wey you want oh No need for over take my motor I go dey do you like say na you win the lotto Baby you set, omo forget Your ex boyfriend sef he go dey regret Bad belle people dey go wan make we dey vex Na that time dey go wan dey play you my ca**ette Make we bet, oya make we bet I go buy you house oh you don't need to let I don't need a puppy baby you go be my pet Mmmmh ah na you be the best [Hook – Dr. Sid] Erima fine Erima dance make you take my money Eh Erima get body Erima carry body gan ni Erima dance shoki eh Erima Erima beautiful Erima fine gan ni Erima carry body erima get body eh Erima get biggy body Erima dance for me see [Verse 2 – Wizkid] Eh right now I don dey maya for your matter Erima I don dey craze for your matter See the things wey you do dey make me craze See the love I get for you baby girl will never fade Say baby girl go down down down My baby girl go down down down My true love I don find now now And we will never go down down down To my music she can do this in condo She dey feel am inside am gan ni She dey dance azonto She dey feel am inside am gan ni She dey dance condo She dey feel am inside am Say the music make I dance azonto She dey feel am inside am goni [Hook – Wizkid] Erima fine Erima dance make you take my money Eh Erima get body Erima carry body gan ni Erima dance shoki eh Erima Erima beautiful Erima fine gan ni Erima carry body erima get body eh Erima get biggy body Erima dance for me see [Bridge - Dr Sid] O girl you fine, o girl you cla**y Other girls wey wan try make them fashy Your body banging I wanna bang in Baby don't leave me hanging O girl you fine, o girl you cla**y Other girls wey wan try make them fashy Your body banging I wanna bang in Baby don't leave me hanging [Hook] Erima fine Erima dance make you take my money Eh Erima get body Erima carry body gan ni Erima dance shoki eh Erima Erima beautiful Erima fine gan ni Erima carry body erima get body eh Erima get biggy body Erima dance for me see Erima fine Erima dance make you take my money Erima geti body Erima carry body goni Erima dance shoki eh Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh Erima carry body Erima geti body eeh Erima get biggy body Erima dance for me see