Wande Coal - Come My Way lyrics

Published

0 384 0

Wande Coal - Come My Way lyrics

[Intro] [?] Ayy [Chorus] I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way [Bridge] When, when, no shingbain When the money no dey, omo no shingbain When, when, no shingbain Mo sise mi o sun, no shingbain When, when, no shingbain When the money no dey, omo no shingbain When, when no shingbain I dey double hustle [Chorus] I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way [Verse] Iya godogbo ko godogbo Mushin ajina, mushin mo ti jina Iya godogbo Mo ti d'olowo Mo ti d'olowo Mo ti d'olowo Na him lift me up, e no give me up Na him send this money my way, e no give me up I go find my way, any day I go find my way Na God bless me my way, na Him send this money my way Fashionista, man a pull up iniesta Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta Ayy, fashionista, man a pull up iniesta Fiesta, fiesta, when I pull up, a fiesta There's a melody in our heart In our heart, there's a melody, there's a melody Melody in our heart Melody in my heart, melody in my heart [Chorus] I know dem no want make the money to come my way If dem know, dem no go let the money to come my way So I pray make dem no hear am when the money come my way 'Cause I know wetin I go do when the money come my way [Outro] Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh Ooh, ooh, ooh, ooh