Victor AD - Wetin We Gain lyrics

Published

0 774 0

Victor AD - Wetin We Gain lyrics

Bros if you no love am Wetin you gain? It’s Victor AD nah nah nah eh Pray for grace my G I say pray for grace o Oluwa magbegbe mi I want all this money I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh Lord as I dey grind, I dey hustle Bless me with this money Lord na your hand I dey I say make you run am for me oh If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) Lord you know wetin me and you don talk Make e manifest oh baba The street na by grace, no be who hustle pa** dey carry first oh Na your grace I take dey live I no fit play attack and defence oh, at the same time And I thank you Lord say even when I dey cast You still give me the talent The gift make I pa** o (Phone rings) Phone dey ring Na family dey call oh If no be billing, na something dey sup oh Anyhow e be, omo money is involve oh Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh So much pressure on a male figure I say in dollar, I still want that 10 figure I need the kind money wey go make Dangote say “Who be this black skin man wey dey worry am?” If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) This year I want to buy motor This year I want to buy house This year I dey pray make oluwa no pa** me by Cos I prace for grace my G It’s not written that you will find or you seek But you never find that which you do not seek Omo this is the tip of the life It’s not for the shallow man that we still dey grind eh (Phone rings) Phone dey ring Na family dey call oh If no be billing, na something dey sup oh Anyhow e be, omo money is involve oh Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh So much pressure on a male figure I say in dollar, I still want that 10 figure I need the kind money wey go make Dangote say “Who be this black skin man wey dey worry am?” Oluwa magbegbe mi I want all this money I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh (Wey no work for me) Lord as I dey grind, I dey hustle Bless me with this money Lord na your hand I dey I say make you run am for me oh If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain (Wetin we gain?) If we no buy the benz Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no get control Wetin we gain? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?) If we no make money Wetin we gain o? (Wetin we gain?) My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)