Timaya - Plantain Boy lyrics

Published

0 1599 0

Timaya - Plantain Boy lyrics

Men I dont owe anybody anything men I want to leave my life the way I can I noh come Lagos to count bridge You see my life now, hun Dem know me wella Everybody know me as Mr. Timaya When I be common plantain seller God don change my name to Timaya (Oh why) I dey for choir Back in the days for Mountain of Fire Now so I just dey halla God don answer my mama prayer (oh why) *** ___ gbumadu (gbumadu) Dis boy na dakwala (dakwala ehh) Everybody just dey feel me Coast to coast dem know my name (Chineke me) You ride Okada Im noh mean say u noh go driver hummer Even if you sell pure water Im noh mean say your life dey for gutter But I am still dat plantain boy Na me be the pikin wen dey give im mama joy Many people see me as a useless boy But thank God today I'm a very big boy I'm a very big boy I'm a very rich boy Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh Ehhhhhhhhhhhhhh From nobody God you make me me a somebody Oh my Lord I'm so happy *** for me**** I dey on my owe*** Che Jehova just bless me Every body just dey *** Cos I noh know why people too dey jealous ehy Modukpe **** You cannot stop us I coming with the name of Jesus Now sell I dey sell plantain Every Saturday Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh My mama plantain Repeat Thank God say Alot, alot of people dem want make i fall Every nite and day dem wan see me fall But Jehova Nisee don make me tall All fingers are not equal People dem plan na to see me fall Every time them want make i go under (Chai) Jehova don make me proper I go just dey make am __ ** ______ Dem noh like somebody wen dey grow If dem see say you dey make am Dem go want to make you slow Ohhhhh you cannot stop me ehh Jehova dey by my side You cannot stop me ehhhhhh Jehovah dey by my side ehhhh (Everybody everybody just say ahhh) Plantain seller,(seller) Dem know me wella Eh everybody I'm a plantain seller Youth*** everybody, dem know me wella Your mama dem know me wella Your papa dem know me wella Mama and papa dem know me wella Wella wella, dem know me wella See I'm still that plantain seller Eh i dey sell, dem know me wella Ehh everybody, I am a plantain seller Youth*** everybody, dem know me wella Your mama dem know me wella Your papa dem know me wella Mama and papa dem know me wella Wella wella, dem know me wella See I'm still that plantain seller Eh i dey sell, dem know me wella Ehh everybody, I am a plantain seller Repeat till fade Oh oh, Ayiba ehhy Thank you for Ehh, my mama ehhhhhh I remember I sold plantain ohhhhh Now my story don change Dem want make I go back again ohhhh Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh {Voice} Believe in youself everybody