Timaya - Pity 4 Us lyrics

Published

0 1994 0

Timaya - Pity 4 Us lyrics

[Verse 1] Eh Mr biggie man o, Mr poor man o Fellow Nigeria o, sebi una dey hear me o No be Wetin dem talk o This was not what dey promised us o Dem tell us say dem go bring the change o oh no no, no no As things dey go, situation e just Dey bad o eh As day Dey break things e just Dey hard ooo No food to chop, Everyday dollar dey rise o See the people don Dey cry o [Hook/Chorus] Oh no no no no Pity 4 us o, pity 4 us o Politicians please pity 4 us o Na beg we Dey beg o, see my people don Dey die o Please pity 4 us o, politician please pity for us o Oh no no no no [Verse 2] I believe in Nigeria with all my life I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o Anywhere I go na naija Anything I do na naija, Anywhere I go to naija See my houses in naija, I invest in my naija, everything I plan 4 naija politician show some love o [Hook/Chorus] Oh no no no no Pity 4 us o, pity 4 us o Politician have mercy on us o Na beg we Dey beg o E don Dey the thing don Dey bad o Please pity 4 us o Politician please pity 4 us o Pity 4 us o Oh no no no no [Verse 3] Oh naija Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo As we sit down Dey complain today our gragra e full for body As we Dey complain for here our own e full our body o Search your conscience o We self we no good try Make we live right oh We self we no Dey try I no say everyday politician Dey steal our money I no say politician carry our money go oversea People Dey die Politician just Dey smile o People Dey die o Their children Dey oversea [Hook/Chorus] Pity 4 us o, Pity 4 us o Politician have mercy on us oo We don Dey die o, Anything we do o Please pitty 4 us o, politician have mercy on us o Oh no no no This is painful oh