Timaya - Kpolongo lyrics

Featuring ,

Published

0 1382 0

Timaya - Kpolongo lyrics

INTO Micon Super Sound Boy Yeah Yeah Yeh Yeah PREPHRASE Girl Your Body, A'fit k**y Somebody Girl Your Body, A'fit k**y Somebody The Way You Whine, E'fit k**y Somebody A'fit k**y Somebody PRE-CHORUS I Say Fine Girl Kpolongo Dey Makes The Place Kpolongo Say The Way Me A Fit On A Daily Dey Make The Whole Place Dey Kpolongo Bobo Kpolongo I Wake It Up Kpolongo Say The Way I Fit Turn It I Make The Whole Place Go Kpolongo CHORUS I Never Do You Wrong Eh I Will Treat You With Care I Never Do You Wrong Eh Amma Show You My Care Baby Don't You Worry Eh I Will Treat You With Care I Say,Nwa Maram Ma Hasima Hasima I Love The Way You Roll It Baby Girl I Say Hasima Hasima I Like The Way You Roll It Leggo VERSE 1 Ohhh, No Be Everyday I Dey See Bobo Wey Dey Come Correct Love Me, Love You, Omo I Must To Confess I Don Tire, I Want To Rest Show Me You Want The Best I Believe You Want To Impress Me Baby PRE-CHORUS All The Girls Dem Kpolongo Dey Makes The Place Kpolongo Say The Way Me A Fit On A Daily Dey Make The Whole Place Dey Kpolongo Bobo Kpolongo I Wake It Up Kpolongo Say The Way I Fit Turn It I Make The Whole Place Go Kpolongo CHORUS I Never Do You Wrong Eh I Will Treat You With Care I Never Do You Wrong Eh Amma Show You My Care Baby Don't You Worry Eh I Will Treat You With Care I Say,Nwa Maram Ma Hasima Hasima I Love The Way You Roll It Baby Girl I Say Hasima Hasima I Like The Way You Roll It Leggo PREPHRASE I Got Girls Everywhere I Go, Wey I Never See Their Face Before And Looking Inna Your Face And I Know Say You're The Girls Way I Met Before VERSE 2 Bobo Oh All My Feelings All My Loving I Go Give Am To You Boy I Dig You And I Got You Everything You Need Boy I'm With You Boy See Your Love E Dey Sweet Me Baby Boy You Got Me Completely Baby Show Me Love On A Daily I Beg You Boy Don't Deceive Me OUTRO Prove Dem Wrong Na Who Dem Are Call Waje Dey And Timaya One Time Prove Dem All Na Who Dem Are Call When We Step Inna The Place One Time Prove Dem ALL Prove Dem All Prove Dem All Nananananna Leggo Piri Gbem Gbem