Timaya - Kekwanu lyrics

Featuring ,

Published

0 403 0

Timaya - Kekwanu lyrics

[Intro] Oo oh let go Shizi Eh bababa [Hook/Chorus – Davido] Eh shout out To everybody shout out And all my people shout out Oh shout out ee eh shout out Everybody shout out My s**y lady shout out to you Eh shout out ee eh Kekwanu shalla Kekwanu shalla Kekwanu shalla Kekwanu everybody shalla Kekwanu shalla Kekwanu leh go Kekwanu [Verse 1 – Timaya] Let go Shalla to my guys And shalla to n****s All the people, The people wey believe us Shalla to my friends and my people all mi fellas Anytime I come see the boys dema jealous Sometime I ago go “go go” Dem bi say mi ama koko “ko ko” I dey make them dey kolo “kolo” So the people snap photo Long time ago go Dem say me I dey kolo Now I dey made them snap photo The people dem believe mee ooh Anytime I come say the people happy I dey make everybody jolli See all my lady they whine paapy See de girls dem want to (?) Let go Right now Bend down Sexy body come bend down All my Djs bombam All my fellas oya bend down [Hook/Chorus – Davido] Eh shout out To everybody shout out And all my people shout out Oh shout out ee eh shout out Everybody shout out My s**y lady shout out to you Eh shout out ee eh Kekwanu shalla Kekwanu shalla Kekwanu shalla Kekwanu everybody shalla Kekwanu shalla Kekwanu leh go Kekwanu [Verse 2 – Davido] Baby girl make you shake down Please don’t break am Shizi make am ah am Obio try to delete kwanu Please dont fake am A fit to mate her too ooh yea yea yeah Owa*kwo kanu After she comes again my baby make we go oh A pretty girl from isal’eko She say she hear my song on the radio She wanna be in my video If you come around den go holla All de girls dema holla All my guys oya shalla (gboza) Cos every top mi say reggae Oya show me your baebe Oya shake your ikebe One time for the Dj Rolli back if you feel me eh [Hook/Chorus – Davido] Eh shout out To everybody shout out And all my people shout out Oh shout out ee eh shout out Everybody shout out My s**y lady shout out to you Eh shout out ee eh Kekwanu shalla Kekwanu shalla Kekwanu shalla Kekwanu everybody shout out Kekwanu shalla Kekwanu Kekwanu