Thundason - More Pami lyrics

Featuring ,

Published

0 86 0

Thundason - More Pami lyrics

Oh My God is free mind entertainment (thundason on this one again oohooh Nili.!) Rah. . Excuse me are you talking on phone? As you see me so me I get high current But the difference be say my own na negative.. Slowly and steady I know win the rest.. My brother dey there no hustle.. Criticise vandalize no option... Making mouth nothing dey who you be? No the judge me Cox God the vex... Cox we tell them the truth demmA vex on us . Street bad oh ....make u think twice . we are living a life of no trust Dem go change am for you when time to go I wish say I go rehearse this life again A living house sef no be workshop some of us our story no good to hear When the two kings meet everywhere the burst manya mhi more pami abeg manya mhi more pami my baby manya mhi more pami abeg manya mhi more pami I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I want to be I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I wanna be (let's go) I know we're not talking about this anymore we shouldn't be hiding anything anymore we should be saying the truth all the time but we never gonna do it coz everything's harder yeah! the truth bitter, is the truth is soar nothing coming better man, nothing coming sweeter so am not talking about the way you're living I told you from the very first page I will burn it like am coming like a hero, standing like a hero now am standing I'm gonna be your pillar am gonna be your dealer, coz my love's more stronger I'm a being in myself and I believe in myself pulling myself like I told you last time I stand on the microphone and give a fast track I promise to pay your bills like I promise last time so pick anything, drink just freestyle I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I want to be I no know wetin de pull me down oo when am trying to be the man I wanna be