The Cavemen - Ogechukwu lyrics

Featuring ,

Published

0 274 0

The Cavemen - Ogechukwu lyrics

[Intro: The Cavemen] Vibes e dey body e no dey finish Vibes e dey body e no dey finish Hmmm hmmm [Verse 1: Buju] Ohhh Many people ask me how I do this Tell them na ogechukwu wey dey do am finish And if dem check my wallet see say money finish You know say dem go gather round to laugh me pieces Ye ye ye Ask me ask me how I do this Tell them na ogechukwu wey dey do am finish eh eh eh As i dey sing dis my music see all my peoplе gather dey come, thеy feel It [Chorus: Buju] Settle down Settle down Settle down Settle down Make I tell you story inside this my music Settle down Settle down Settle down Settle down Make I tell you story inside this my music Many people ask me how I do this Tell them na ogechukwu wey dey do am finish As I dey sing this my music You know the vibes e dey body e no dey finish [Verse 2: The Cavemen] [Chorus: Buju] Settle down Settle down Settle down Settle down Make I tell you story inside this my music Settle down Settle down Settle down Settle down Make I tell you story inside this my music Many people ask me how I do this Tell them na ogechukwu wey dey do am finish As I dey sing this my music You know the vibes e dey body e no dey finish