Terry Apala - Mgbor lyrics

Published

0 296 0

Terry Apala - Mgbor lyrics

[Intro] Yo mehnn Terry Apala ni We love Benie Macaulay You dey hear me? Nelson Jack Music ni Nelson Jack Music [Bridge] Won ya were, won ya were T’on ba ti gbo orin mi Won ya were, won ya were T’on ba ti gbo ilu mi Won ya were, won ya were If them don hear my name Won ya were, won ya were If them don hear my song (x2) [Verse 1] I try, I try to make sure say I different from them They come reply me say wetin I dey do no make sense If you fit try am, come do wetin I dey do t’o ba to be Them think it’s easy, (?) Join me t’o ba to be, if you join me, o ma ba mi n’be People wey try am, won ba mi n’be They say me I stretch, won ti ka n’le, yea yea They see me, they follow Those wey no see me carry Apollo Na my song them dey sing oh, them no get choice Na me them go follow [Hook/Chorus] Them don talk say me I no calm down Mgbor? Some don talk say I no get sound Mgbor? But them no know say am on a low key Mgbor? Them don talk say I no get jam Mgbor? [Bridge] Won ya were, won ya were T’on ba ti gbo orin mi Won ya were, won ya were T’on ba ti gbo ilu mi Won ya were, won ya were If them don hear my name Won ya were, won ya were If them don hear my song (x2) [Verse 2] Am on my grind, I no get problem But if you see me as person wey dey give you problem Go your own way, make I go my own way, no problem I dey tell you my mind, biko, I no want problem Brother, I be your friend, if you no send me, I no send you Is it because I dey drive Benz? Seh na me say make you go buy Beatle? You don’t know what am facing, you don’t know what I’ve been through No do anyhow, if you no cool down, I go use my pistol [Hook/Chorus] Them don talk say me I no calm down Mgbor? Some don talk say I no get sound Mgbor? But them no know say am on a low key Mgbor? Them don talk say I no get jam Mgbor? [Bridge] Won ya were, won ya were T’on ba ti gbo orin mi Won ya were, won ya were T’on ba ti gbo ilu mi Won ya were, won ya were If them don hear my name Won ya were, won ya were If them don hear my song (x2) [Outro] Them don talk say me I no calm down Some don talk say I no get sound But them no know say am on a low key Mgbor? Them don talk say I no get jam