Teni - Fiokee lyrics

Published

0 215 0

Teni - Fiokee lyrics

Omo deyi om'eko (Om'eyo) Om'eko (Om'eyo) Sitna sinikaka Nna ti ma yako (Eh) Dance my makosa (Eh) Right now, I wan dey with you Kampe kampe baby I wan dey with you Right now yeah I wan touch your body o Kampe kampe baby I wan dey with you From the bed, I'ma give it to you on the desk From the desk we go to the couch From the couch we go to the room ooh No forget, and I promise you no go regret Teni Makanaki, I'm the best And I promise you won't regret ooh-ooh-ooh Hello eleyi you know say you bad ooh And this your body, e too bad ooh You no go give me hypertension ooh Hypertension ooh, hypetension ooh Wa mu osan, inside my room o baby Wa mu osan, follow the ladder o baby Wa mu osan, touch all my body o baby Wa mu osan, you know I dey here baby o Right now, I wan dey with you Kampe kampe baby, I wan dey with you Right now yeah I wan touch your body o Kampe kampe baby, I wan dey with you Awon babo, won ma n gbe omo wole lati Tokyo Elebolo show me your logo Teniola moni pe kosofo Teni, Fiokee o DJ Coublon, je ko ma jojo And you know say dem must to go loco On the beat, you must to go gaga ooh Wa mu osan, inside my room o baby Wa mu osan, follow the ladder o baby Wa mu osan, touch all my body o baby Wa mu osan, you know I dey here Omo deyi om'eko (Om'eyo) Om'eko (Om'eyo) Omo deyi om'eko (Om'eyo) Om'eko (Om'eyo) Nna ti ma yako (Eh) Dance my makosa (Eh) Nna ti ma yak o (Eh) Dance my makosa (Eh)