Tekno - Neighbour lyrics

Published

0 363 0

Tekno - Neighbour lyrics

Neighbour! I say neighbor hold your pikin She dey find my trouble She dey whine tomato E le o Neighbor hold your pikin She dey find my trouble She dey whine tomato E le o kotokotompa She dey whine like gbatagba Tule like lagbaja Whine a Rihannana A Rihannana She dey whine like gbatagba Tule like lagbaja Wonsosuntapata (oh oh) Kotokototompa Funmi ti sa (ooo) I say neighbor hold your pikin She dey find my trouble She dey whine tomato Ele o Neighbor hold your pikin She dey find my trouble She dey whine tomato E le o kotokotompa Mmmm tell me what you want Mmmm tele mi kalo le Mmmm wa je ka soro Mmmm e le o ee Mmmm tell me what you want Mmmm tele mi kalo le Mmmm wa je ka soro Mmmme le o, kototompa She get stamina She get palawan She dey parawan She dey parawan (oi eh) The baby get stamina She get palawan (oi oi) She dey parawan She dey parawan I say neighbor hold your pikin She dey find my trouble She dey whine tomato E le o Neighbor hold your pikin o She dey find my trouble She dey whine tomato E le o kotokotompa