Tekno - Armageddon lyrics

Published

0 382 0

Tekno - Armageddon lyrics

This beat ain't normal She dey do something, wey dey make me want something She dey do something gan, wey dey make me want something Omoge tele mi kalo Omoge tele mi kalo Your body do Armageddon Your body do Armageddon Folake dey gidigan (gidigan) She dey gidigan (she dey gidigan) Lagos to London (London) Hold on hold on hold on If I want a car, I go buy (hold on) I like a house, I go buy (hold on) And if I want to go to dubai (hold on) My Baby take this and kpai kpai (hold on) She dey killi mi, I dey die If I want to touch, she dey shy Say, What I gotta do? Tell me what I gonna do Nobody be zombie o Nobody be zombie Nobody be monkey o Nobody be monkey You can't play me and japa o You can't play me and japa Say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa Omoge tele mi kalo She dey do something, wey dey make me want something (oloun) She dey do something gan, wey dey make me want something Omoge tele mi kalo Omoge tele mi kalo Your body do Armageddon Your body do Armageddon Folake dey gidigan (gidigan) She dey gidigan (she dey gidigan) Lagos to London (London) Give dem give dem give dem give dem Give dem give dem give dem give dem Feel am feel am feel am feel am Feel am feel am Waje ma ko A lope sho ego (waje ego) Oshey Ronaldo Wan debe koko Nobody be zombie o Nobody be zombie Nobody be monkey o Nobody be monkey You can't play me and japa o You can't play me and japa Say you dey look for yawa wey long from lekki to osapa Omoge te le mi kalo Eh Chocolate o baby manya for me (oh baby) And I like it o when you whine your body (oh baby) Minimie wanana baby lower your waist (oh baby) I dey feel it o when you lower your body (oh baby) This beat ain't normal Mix monster