TC Rapper - Lifestyle lyrics

Published

0 77 0

TC Rapper - Lifestyle lyrics

[Intro - Tafari & Dannykull] Dem haffi know what mi gat fi dem Manna badman wey a make boonoonimous riddim Pon dis riddim fi ya Nemokush wey mi a call lifestyle mi got : TC, Dannykull, Kunsept and Princyman Dannykull ooh Check am, Go down Feel am, the n******gs dem are chilling anyhow Check am, go down, oh na na Yeah yeah yeah yeah [Chorus - Dannykull] Anyday I dey bonfire All my n******gs dem be chilling anyhow Demma think I be vampire Cuz I hustle nonstop and I no dey tire Anyday I day bonfire All my n******gs dem be chilling anyhow Demma think I be vampire Cuz I hustle nonstop and I no dey tire [Verse 1 - TC] TC I be master (master) And I no dey send any ba*tard (ba*tard) Dem day hear my music for Alaska But I still dey use maza as a hashtag Omo shoutout to Tafari TC I'm the Igbo alhaji You chilling with n******gs that soak garri But the T-Shirt I'm wearing is Armani TC maza in Wuse 2 Dem going to Garki then I'll be speeding in Maitama Maza America I say maza in UK then i'll be flying to Canada Na me be superman Omo na me be spiderman cuz I be saving the city You n******gs is lazy, you acting like sissies They know me in P.H, they know me in Gidi [Chorus - Dannykull] Anyday I dey bonfire All my n******gs dem be chilling anyhow Demma think I be vampire Cuz I hustle nonstop and I no dey tire Anyday I day bonfire All my n******gs dem be chilling anyhow Demma think I be vampire Cuz I hustle nonstop and I no dey tire [Verse 2 - Princyman] Paparazzi got their eyes on me Demma hustle demma hustle me Pretty pretty girls demma puzzle me Now I give dem the girls demma hustle me Fumi say she wanna fool me Wumi say she wanna do me Wumi say she want to wound me Now the girls dem say they wanna do me The girls dem pretty like disciples Seeing dem coming and run inna da cycle Me I no be Adam but I dey flex the apple Deep you know well manna psycho The way you move your body girl you give me commotion Me no ashame, can't resist the motion Follow you follow you like a goat billy ocean Your love potion, girl you make me say [Chorus - Dannykull] Anyday I dey bonfire All my n******gs dem be chilling anyhow Demma think I be vampire Cuz I hustle nonstop and I no dey tire Anyday I day bonfire All my n******gs dem be chilling anyhow Demma think I be vampire Cuz I hustle nonstop and I no dey tire [Outro - Kunsept] I say baby You wan do You wan do me Cuz I'm living the lifestyle I say baby You wan do You wan do me Cuz I'm living the lifestyle