Taylor rymz - Jump up lyrics

Published

0 84 0

Taylor rymz - Jump up lyrics

buckle up like 1 2 3 get on it by 4 5 6 street you know e no easy plenty plenty no mercies...no mercies jump up only for the work work make you no dey talk talk if you wanna dress and catch up with the dance if you really wanna dance make you no dey do like say you be that man wey dey like to raise body like an island when e never get money to go buy land make you no dey fly like say you be superman verse 1 (Plenty plenty stories sounds like superstory but i give God all the glory ..nobody holy ..forget the story ..some no go call you ..some go dey laugh you ..but when the glory don delete the cori many go dey wan form say dem love you)--2x la la la la...la la la la oo wa wa why.. jump up only for the work work make you no dey talk talk if you wanna dress and catch up with the dance if you really wanna dance make you no dey do like say you be that man wey dey like to raise body like an island when e never get money to go buy land make you no dey fly like say you be superman verse 2 Another day for another night another grace for another height no go judge why i need to fight ah just want to see the light ..work just for cause not for applause ..hustle no be by force shey you want to pumpus ..you wan involve in the people like us ..with men ontop buckle up like 1 2 3 get on it by 4 5 6 street you know e no easy plenty plenty no mercies...no mercies jump up only for the work work make you no dey talk talk if you wanna dress and catch up with the dance if you really wanna dance make you no dey do like say you be that man wey dey like to raise body like an island when e never get money to go buy land make you no dey fly like say you be superman