Stormexy - Pray lyrics

Published

0 114 0

Stormexy - Pray lyrics

[Intro] I go thank I go praise When I seek, I go down I go pray Don't trust nobody Don't trust no friend my paddy [Interlude] This life wey you see so Wetin you see no be wetin me I see so Eh everybody gat a life Everybody get him choice Everybody get him lines e yeah [Verse 1] Everyday me I pray Make my music start to take over the place Make my music dominate Make my music penetrate Make the people celebrate me For your front you be high grade For your back dem go stab dem go downgrade you No dey let the people direct you If your blessings na from God e go locate you If dem say you no go fit Tell dem say you no dey settle for defeat (oh yeah) If dem say you no go reach Tell dem say the God wey you dey serve no dey sleep (lie lie) If dem say you no go fit oh Tell dem say you no dey settle for defeat If dem say you no go reach Tell dem say the God wey you dey serve no dey sleep [Hook] One day hustle go pay Tell dem say hustle go pay As you dey hustle make you still dey pray Say na papa God dey show the way oh One day hustle go pay I tell dem say hustle go pay As you dey hustle make you still dey pray Say na papa God dey show the way oh [Verse 2] As you see me so yeah No be me sabi, you sef no sabi pa** me You been promise say you go rise me But you see me I dey fall you no dey advice me (why you lie 2x) So tell me what's this life like? If you no dey connect who go be my WiFi? When I try tell me who go give me high five? When I dey for trouble tell me who go give me lifelines? (who go do?) Somethings about this life (oh uh) That we gat to think we gat to realize Somethings about reality say everything you see for this life e na vanity (e na vanity) Somethings about this life That we gat to think we gat to realize Somethings about reality say helping a brother na the way to eternity [Hook] One day hustle go pay (e go pay 2x) Tell dem say hustle go pay (make you tell dem say) As you dey hustle make you still dey pray (eh) Say na papa God dey show the way oh One day hustle go pay (e go pay 2x) I tell dem say hustle go pay (me I tell dem say) As you dey hustle make you still dey pray (eh) Say na papa God dey show the way eh [Outro] As you see me so yeah, no be me sabi you sef no sabi pa** me Don’t trust nobody, don't trust no friend my paddy Oh GMG Music Stormexy You already know say