Stonebwoy - Say It lyrics

Featuring ,

Published

0 1054 0

Stonebwoy - Say It lyrics

[Intro – Stonebwoy] Stonebwoy eeeeia yaaaah Demarco [Verse 1 – Stonebwoy] Eeiii Forget honey Ah be sugar ga Them dey do Ah dey do badder Ah tear chain, Ah dey go gaga Girl ah you alone, ah no dey see Baaba Fight for you ah be Umaga Race for you ah be Schumacher Ferragamo for the body along the Prada Ah go sing for you Ah go do raggar [Hook/Chorus – Stonebwoy] (x2) Say it ooooooo Say it Say it ooooooo Say it Omoge make you no do me the long thing Say it ooooooo Say it [Bridge – Stonebwoy] Eeiii Whether nah land or Lamborghini yeeeiii aaaaaahh I go give am to you just call on me babe The love wey I get e no be fallacy eeeiii Ah go dey there for you emotionally [Verse 2 – Demarco] Demarco Me Gyal tell me wah yuh wan girl don't feel shy Cheque for you baby girl no lie Fling the Fendi gla**es pon yah yai Anything yah won Gyal me money cyaan buy Gyal dome na oye Gyal u won me roll pon your body all day When you wan me whole e mah u fi know sey Champagne after champagne Gyal rosey mmnn Gyal wine pon the ladder Be in your Fendi, Gucci and the Prada Gyal your bakka make me take a flight catch Accra My Gyal wine up your waist big bakka [Hook/Chorus – Stonebwoy] (x2) Say it ooooooo Say it Say it ooooooo Say it Omoge make you no do me the long thing Say it ooooooo Say it [Bridge – Stonebwoy] Eeiii Whether nah land or Lamborghini yeeeiii aaaaaahh I go give am to you just call on me babe The love wey I get e no be fallacy eeeiii Ah go dey there for you emotionally [Verse 3 – Stonebwoy] You know I love my life That's why your name inna me good book Been through the pain n strive That's why me and you together is a good look [Verse 4 – Demarco] My Gyal you my mightylele Sexy body make me find melody You trap inna me life finalele Call me any day try me dede [Verse 5 – Stonebwoy] Demarco My life go boring Ah go dey worry My life ego sorry When you no dey close yoooii yooo [Verse 6 – Demarco] Worry Ah go sorry Boring When me no dey close to you [Hook/Chorus – Stonebwoy] (x2) Say it ooooooo Say it Say it ooooooo Say it Omoge make you no do me the long thing Say it ooooooo Say it [Bridge – Stonebwoy] Eeiii Whether nah land or Lamborghini yeeeiii aaaaaahh I go give am to you just call on me babe The love wey I get e no be fallacy eeeiii Ah go dey there for you emotionally