Simi - Zombie lyrics

Featuring ,

Published

0 672 0

Simi - Zombie lyrics

It’s Diehard Beatz [Mr P] My Sheri Koko I Don Dey Craze For Your Matter And I Go Love You Whether Na Sunny Weather Cos your Love Na em Wey Dey Scatter My Brain O The Things You Do Me E Dey Do Me Strong Thing Read Latest Naija Gist Here!! Girl Ah Go Be Your Zombie O Zombie O Girl I Just wan Be Your Zombie O Zombie O Girl Ah Go Be Your Zombie O Zombie O Girl I Just wan Be Your Zombie O Zombie O Girl Ah Go Naked For Road O Jump Enter Water k** Any Maga Jump Inside Gutter Girl Ah Go Naked For Road O Jump Enter Water Come Draw Me o Oh No No [Simi] Your Love E Smooth Pa** E Wall O No Lie, Make This Feeling No Die Your Touch E Sweet Pa** E Sugar You Make Me So Happy O Oh My, You Are The Love Of My Life. Never Gonna Let You Go And I Only Wanna Let You Know Baby Right By Your Side I Wanna Spend The Rest Of My Life Babe you smart, you fine With You I see Say God take em Time o Na You My Love It’s So Divine O [Mr P] Girl Ah Go Be Your Zombie O Zombie O Girl I Just wan Be Your Zombie O Zombie O Girl Ah Go Be Your Zombie O Zombie O Girl I Just wan Be Your Zombie O Zombie O Girl I Go Naked For Road O Jump Enter Water k** Any baga Jump Inside Gutter Girl I Go Naked For Road O Jump Enter Water Come Draw Me O Oh No No Girl I Go Be Your Zombie O Zombie O Girl I Just wan Be Your Zombie O Zombie O Girl I Go Be Your Zombie O Zombie O Girl I Just wan Be Your Zombie O Zombie O Girl I Go Naked For Road O Jump Enter Water (Dirty Water) k** Any baga (Wey Wan Put Asunder) Jump Inside Gutter Girl I Go Naked For Road O Jump Enter Water Come Draw Me O Oh No No