Simi - Ori Re lyrics

Featuring ,

Published

0 548 0

Simi - Ori Re lyrics

[Verse 1] For the people, dem love me For the people, they got me I see the way you support me Am thankful ah ah Everyday I dey work o, make I no disappoint o Cos all you need is the love oh, am grateful Lord ahah [Pre Hook/Chorus] Abi you no know oh, iya o le ri mi oh Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah I don make am oh, the hustle don pay now oh For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah I don make am o, dem know my name now oh God answer my prayer, see bad belle no dey see me now [Hook/Chorus] Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, mo so ri re o [Verse 1] This hustle wey I dey hustle, mama please say a prayer for me So I can totally spoil you, shower you with the finest things Euro abi na Dollar, oya take you no go suffer Adura tigba, adura ama gba lo ‘o [Pre Hook/Chorus] Some people don’t know, iya o le ri mi oh Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah I don make am oh, the hustle don pay now oh For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah I don make am o, dem know my name now oh God answer my prayer, see bad belle no dey see me now [Hook/Chorus] Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, mo so ri re o