Simi - Angelina lyrics

Published

0 1368 0

Simi - Angelina lyrics

(VERSE 1- Simi) Oh no; oh no, oh no Where you dey since yesterday eh eh? I find you go Angelina place She say you dey with another babe I see say you don start again (HOOK) You carry one girl, I lerrit go [oh oh oh ohhh] You carry two girl, I say okay You want dey carry am go; no be so Am gonna have to let you go (CHORUS) Cos’ I don’t want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; oh no, oh no Oh no, oh no (VERSE 2- Simi) Who be that wey dey call your phone? You think say me I no know oh You save her number as Panel Beater Ah, when I know say na Carolina [Carolina] (HOOK) You carry one girl, I lerrit go [oh oh oh ohhh] You carry two girl, I say okay You want dey carry am go; no be so Am gonna have to let you go (CHORUS) Cos’ I don’t want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; oh no oh, no no no no no no no no Can you hear me? Oh no, no oh oh, no no no no (Simi- VERSE 3) Eh aih; if you say you want follow all the babes for the area [Ah ah ah ahhhh]; make you follow them, I don’t care [oh] No be me oh you go k** oh; so, I really got to let you go (CHORUS) Cos’ I don’t want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no; I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again (VERSE 4- CALL & RESPONSE) Na your fault oh, why you mess around- Angelina I don’t know how you let me down- Angelina Oya, carry your wahala go oh- Angelina I no want see am again I don try, no be small thing oh- Angelina Angelina, you can have him oh- Angelina Wetin you do me with Angelina I no want see am again Oh no oh; oh no, oh no Oh no ohh