Sifon - No Soft Boys Allowed lyrics

Published

0 67 0

Sifon - No Soft Boys Allowed lyrics

[Verse 1: Vickers] No soft boys allowed where you think you dey Na wetin your eyes dey find you go see today Just dey waka dey bounce with your little chain We don catch you, no dey look people face Dem no fit help you, na we dey run the streets N.S.B.A we go show you wetin that warning mean No chains or sneakers, phones or designer clothes And if your face nor rugged, my guy go home Before we daze you, disgrace you, obtain you, you big fool Cooperate, if we chase you, we go waste you, this pistol Go burst like pimple, your body go fly like eagle For hospital, dem no go fit solve your case like hard riddle I go leave you with this piece of advice If you see one of my guys, tender everything wen you get Or everything go red, no peace on this side of town We screaming aloud, "No Soft Boys Allowed!" [Chorus:Vickers] No soft boys allowed, where you think you dey Na wetin your eyes dey find you go see today Guy shine your eye, na Warri you dey And if your face no rugged, you no fit to stay [Verse 2: Vickers] No soft boys allowed, na wetin dem tell me As dem corner me, the very day when I step in Omo see begging, as I see the pistol But all the people do like say dem no hear me E fear me when dem say make I remove my clothes Point gun for my head, collect my chains, my shoes, my clothes As I dey look na so, one of them punch my face Na then e come explain, how dem dey run the place Say if I want to stay, by force I gotta blend My face mus' rugged, I dress like how dem dress N.S.B.A , e tell me wetin that warning mean Guys wen fit stab you dey look you till your heart stop to beat The choice na just to leave or to join the clique And you go know my choice, man, if you just believe Say the guy, wen rap for verse one na me Till I leave the town, I vow, "No Soft Boys Allowed!" [Verse 3: Vickers] No soft boys allowed, that's how the story goes Don't be told, it's kamikaze going home No sleep, no peace, home is dangerous as lonely roads Don't speak to nobody, watch where you're going to Cause any minute, you can get it, if you push 'em to the limit Or two communities fighting, and you get caught in between it I'm sorry for you, better find something to do Than to lose your life at the hands of those who have nothing to do Don't go out after the curfew, 7 o'clock is midnight Or a street guy could rob you, shoot you out of spite or in fright Just giving the insight, these laws run the streets N.S.B.A, now you know what the warning means "Am I a street guy? ", well not really I'm just giving you facts that you can trust to be And sure it's me, making them all to scream Their lungs out, singing "No Soft Boys Allowed! " [Outro: Sifon] No Soft Boys Allowed oh If you waka anyhow, you go see anyhow oh Vickers! Maro Kla**iq! Sifon! We live, we live ! Let's GOOO!