Shatta Wale - sh**o lyrics

Published

0 467 0

Shatta Wale - sh**o lyrics

{Intro} Sometime edey funny me yeeh Edey funny me yeeh {Verse 1} Everyday you say you be clean heart you be righteous Dem say dem be better than me but abi virus What dem go do wey we go envy? Me adey pray for my enemy Nyame se he go lay de table in front of my enemies And ago shine Rise to the sky The pain you dey feel for your heart’o, you cause am oo paddy Na only you sabi Me too adey want dat money Charley ebi long long journey Don’t be a Judas oh Johnny {Chorus} Waawa Oh Eesha l3 tumor sh**o Waawa Oh Eegbele l3 tumor sh**o Waawa Oh De thing dey pain am oo Waawa Oh Why you dey cry oo o {Verse 2} If you no understand the thing Come to my place make I show you de thing No be so we dey think Come to de wise, walk with de King Charley you know me atara So gyae you know me ataya You know seh adey throw fire Pepper go burn you mu je baaya Bwoy ah chat you ah chat Me know unnu cyaan walk unnu talk So make up your mind before man ah go murder your spat Yeahh El-Shatta, El-Shatta Always keep my thing fatter Yo wa*ker mi know seh you fraid’ah me So better mind biz {Chorus} Waawa Oh Eesha l3 tumor sh**o Waawa Oh Eegbele l3 tumor sh**o Waawa Oh The thing dey pain am oo Waawa Oh Why you dey cry oo o {Bridge} Y3 ka wo’ntie Dabidabi na wo be hu Kaa wie ne onuu Oba na k3 ohimkp3 {Verse 3} Make we dey think oo What some dey do no be real oo So adey pray for my fans Adey pray for my friends Adey pray for my people Ghana some man’ah walk with wire like informer Dem dey envy when de people hail me like Obama Watch dem when dem come to you Same people ah go sell you out Mi know dem like mi boxers inna mi jeans {Chorus} Waawa Oh Eesha l3 tumor sh**o Waawa Oh Eegbele l3 tumor sh**o Waawa Oh De thing dey pain am oo Waawa Oh Why you dey cry oo o {Bridge} Y3 ka wo’ntie Dabidabi na wo be hu Kaa wie ne onuu Oba na k3 ohimkp3