Shatta Wale - Oh Ghana lyrics

Published

0 1385 0

Shatta Wale - Oh Ghana lyrics

INTRO: Shatta Wale I just do something make the people dem see hey Me I believe hey As i start this thing people say i no go make am But now see me oo, see me oo, see me ooo VERSE 1 I know say i shock you but i no be electricity to give you power E jw3ni me nshw3, as i say i go climb that lather Charlie ask my father, ask my mother who be shatta Me i was born in music oo, brother yaa cha oh gutter Oh Ghana, oh Ghana, you no dey see say i be surviver Oh Ghana, oh Ghana see dem bor as i meet Nana Oh Ghana, oh Ghana so if i diss i make mistake anaa, NO! VERSE 2 Dem dey laugh me those days when i start my thing Dem say i no dey respect ooo so i no go win BET Shatta no be humble, ibi so you dey talk yooo If i be you i go go listen taking over and ayoo What you dey talk no go hold water I still go dey be badman shatta Same youth wey you know from the gutter Just become your leader CHORUS Oh Ghana, oh Ghana when you go kai bandana Oh Ghana, oh Ghana, you no dey see say i be surviver Oh Ghana, oh Ghana see dem bor as i meet Nana Oh Ghana, oh Ghana So if i diss i make mistake anaa, NO! VERSE 3 From notihng to something Me i no be lazy like donkey Adabraka, Sahara Vanisher ole ak3 me3 et)mi But some people don’t know Am3 ywe w) he lolo Ebi num si )mu nti asi3 s3 shatta ak) hu president 3fa wo hu b3n my padi wait Next year Nana b3 ky3 me bithday cake CHORUS Oh Ghana, oh Ghana when you go kai bandana Oh Ghana, oh Ghana, you no dey see say i be surviver Oh Ghana, oh Ghana see dem bor as i meet Nana Oh Ghana, oh Ghana so if i diss i make mistake anaa, NO! Shatta Wale I know say i shock you but i no be electricity to give you power E jw3ni me nshw3, as i say i go climb that lather Charlie ask my father, ask my mother who be shatta Me i was born in music oo, brother yaa cha oh gutter