Shatta Wale - Disaster (Wizkid Diss) lyrics

Published

0 1243 0

Shatta Wale - Disaster (Wizkid Diss) lyrics

INTRO Hey instablognaija Send this letter to your people for me heeey Me i just speak my mind i no insult VERSE Me i enter Nigeria with free WIFI,free WIFI I sey I enter naija with free WIFI,free WIFI Charlie if i no dey feel Wizkid No be say i no dey like wizkid But if i bore i go show wizkid No be only music we dey fight Taichi If wizkid be your God me i don’t know See this oloshi dey make too know Nobody just for dey compare me Charlie me i get my territory You say wiz be your superstar Me i no bore ooo CHORUS But me i no dey see wizkid like superstar,superstar One one one me and wizkid you go see disaster,disaster I go be your Oyedepo you go call me your pastor,paster Watch me take over Africa you go call me master,oh master VERSE For twitter people dey ague hey Facebook people dey fight hey If you leave me and wizkid alone I go scatter am ooo Maybe you never heard about me My name be shatta wale ooo All who dey talk me dem shut up Shatta Movement we na call fi back up Any boy try diss Shatta Wale ago lost If Wiz be your boss abi somebody too Boss So Naija make uno stop dey rush One on one ago k** am one touch Tissue paper na me ago flash This car race your boy go crash If any boy try Shatta Wale, Shatta Wale