Rudeboy - Hey Mama lyrics

Published

0 505 0

Rudeboy - Hey Mama lyrics

Na me be the Django, girl I wanna take you away (take you away ) my girl e don dey hard oh, me gwan smash it again (again again) I dunno if u ever know na ur body wey dey do me dum dum (dum dum) (eh ) and in case you wanna collabo I go show you wetin do me don cause Verse hook : Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2 Chorus : Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing Hook : Ka anyi jebenu (let’s go) ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing ) Verse 2 : How can I be your only rambo na only me go be commando the money brekete for bank oh ur body mede mede bad oh Eh! girl me I go shoot if any man come around and when e turn around I go load another round me I go physically, tell me wah agwan I be Rudy badder man wey go chase dem outta town (eh aii ) Girl you too fine no be joke (eh aii ) and I fit kpai if u go (eh aii) you no go tease man make u go u no go leave man no be so Verse hook : Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2 Chorus : Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing Hook : Ka anyi jebenu (let’s go) ngwa ka anyi jebenu (gimme dat thing ) Verse hook : Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2 Bridge : I been dey psych oh, now I don dey mad oh ( girl I dey mad oh) na me I dey pity pass oh na me dem dey cheat pass oh I been dey psych oh oh now I don dey mad eh see u no go tease man make u go u no go leave man make u go u no go leave man no be so Verse hook : Gimme something girl I want to kpo kpo! I go nack u kpako gimme dance cos I go like to konto! so na who be dat kom kom x 2 Chorus : Hey mama hey mama (girl I dey psycho) hey mama hey mama eh Hey mama hey mama (mama mama ) hey mama hey mama gimme dat gimme that thing Outro