Reekado Banks - Standard lyrics

Published

0 428 0

Reekado Banks - Standard lyrics

[Intro] Mavin Standard Standard Standard Another gbedu wey dey burst [Verse – 1] We no dey spend on budget Influential spending And if I catch you for there Omo ma se’leni Awon temi de ti wole Formation aiye E je ka le won lere E je ka le won lere Omo gutter d’onile Omo gutter d’olona E w’omo t’on ta breadi O ti d’onile ni banana [Pre Hook/Chorus] I no dey bend down select My money plenty I get proper connect Influential spending [Hook/Chorus] Everything wey I do is standard Car wey I drive is standard Girl wey I carry standard I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard I say me is standard Oya my people standard You no dey ever do sub-standard [Verse – 2] Is about time to hear the verse 2 ye This girl a ye if you dey feel me Make you no dey kaku ye You ready for the cruse ye Biggy money full for the robber-band Gat shoes, everything no be lie, man We aren’t trip, on stand See, I get goons wey dey hold me down Oya oya oya rewind selecta oh Baby oya whine to the centre oh Oya give them the lamba oh Altims, oya give them instrumental oh [Bridge] Omo gutter d’onile Omo gutter d’olona E w’omo t’on ta breadi O ti d’onile ni banana [Pre Hook/Chorus] I no dey bend down select My money plenty I get proper connect Influential spending [Hook/Chorus] Everything wey I do is standard Car wey I drive is standard Girl wey I carry standard I no dey ever do sub-standard yo I say you is standard I say me is standard Oya my people standard You no dey ever do sub-standard [Verse 3] All my people pray dem dey pray for blessing All my people pray dem dey pray for blessing K’ori b’awa se make we call on blessing K’ori b’awa se k’a le fe beyonce [Outro] Yea yea say Reeky Standard oh Jazzy Standard oh My manager is Standard oh My brother, Barber Standard oh Hmmm hmmm woi woi wohh Woi woi wohh ehh Ahh Ree!