Reekado Banks - Chop Am lyrics

Published

0 786 0

Reekado Banks - Chop Am lyrics

[Intro] Chop chop chop am Longest Chop chop chop am Rrrr Reekado noni It's Don Jazzy again (money make we chop am) [Bridge] Been around the world I've never seen no one like you Baby boo you turning me on Omo you try for this your body (try for this your body) Oya baby whine your body for me (whine your body for me) Loving what you do, baby girl I wanna please you The only thing wey dey for my mind Na which kind cream you rub for body oo Wey dey make me wan dey spend my money ooo (I no fit wait to spend my money) [Chorus] Oya baby make u rock am oo 2xce Oya aunty make u shake am o 2xce See gbedu make u roll am oo 2xce See money make you CHOP AM oo [Verse 1] Call me Mr. Fantastic, I can fight for you like Jackie Chan Oya look my motor, if you shake it for me you can have it Oh Jehovah, see your back be like Bugatti I get kudi, come faaji with Alhaji Oya follow your padi When hear the gbedu for party Oya call your daddy, call your mommy Make everybody fit to joli (oh ah) You gat to Soji If you feeling the beat make you ready Just near the baby, give the baby, show the baby say you sabi oh ah [Bridge] [Chorus] [Verse 2] Hmm wa**up madam Let me blow you away like sadam You be posh madam I no mind to dey waste all my cash madam Take my Swiss account Na your name dey my will madam (Madam ooo) You be boss madam Asalamalekun Salam Oya follow your padi When hear the gbedu for party Oya call your daddy, call your mommy Make everybody fit to joli (oh ah) You got to Soji If you feeling the beat make you redi Just near the baby, give the baby, show the baby say you sabi oh ah [Chorus]