Raspo Ejembi - Fine Fine Girls lyrics

Published

0 205 0

Raspo Ejembi - Fine Fine Girls lyrics

hehehe iyeah woh woh woh hustle Boi wey dey sing something2x (Nyoeen) Ochokela, jahor Fine fine girls dey Alakahia everyday me see them me I tire Wetin demma carry say Na fire but Na you I want oh yehyeh fine fine girls dey Alakahia everyday me see them me I tire Wetin demma carry say Na fire but Na you I want oh yeah yeah everyday you dey my mind oh make you no go away Na you I find oh baby girl your love kind oh Na because of you and my mama I dey grind oh see I dey grind oh ehh our love go dey blaze gimme lighter kukunjah all night I go light her e get as my body go dey do me oh anytime you come my temperature go dey cool me Girl you bad oh you be my slay mama oh see as you fine oh you dey gimme joy oh I go show you love oh because you make sense oh Na only you I love you be my conscience oh Yea Yea girl you bad oh you be my slay mama oh see as you fine oh you dey gimme joy oh I go show you love oh because you make sense oh Na only you I love you be my conscience oh (Hustle Boi wey dey sing something) with the things you dey do for my head you dey make me dey go insane (I think am) and your waist dey gbunmadu if you bless me I no go dey thesame (I want am) she fine and she get good character Me I no dey ever complain (I like am) onchonya eh nka humortu gaga make we pop champagne (I need am) she gimme good vibe oh if she come thru I dey feel alright love me day and night oh make the people know say Na me ferry for your mind Girl you bad oh you be my slay mama oh see as you fine oh you dey gimme joy oh I go show you love oh because you make sense oh Na only you I love you be my conscience oh Yea Yea girl you bad oh you be my slay mama oh see as you fine oh you dey gimme joy oh I go show you love oh because you make sense oh Na only you I want you be my conscience oh (tunyor nmoweh jega gam) Fine fine girls dey Alakahia everyday me see them me I tire Wetin demma carry say Na fire but Na you I want oh yehyeh fine fine girls dey Alakahia everyday me see them me I tire Wetin demma carry say Na fire but Na you I want oh yeah yeah our love go dey blaze gimme lighter kukunjah all night I go light her e get as my body go dey do me oh anytime you come my temperature go dey cool me girl you bad oh!