Rapidman - Amebor lyrics

Published

0 164 0

Rapidman - Amebor lyrics

Ooh nananana Ooh nananana Rapidman,de rain ololofufu Guy u don hear wetin dey talk? No mind dem na amebor dey k** dem Chrous Amebor where u dey? Amebor mind your business *3 Verse(rapidman) Dem say dem say dem say (Say wetin)? Monkey na who k** banbool? (Obj) Dem say dem say dem say (Say wetin)? Monkey dey even cat walk Dem say dem say dem say (Say wetin)? Cumbamus dey read newspaper Chrous Amebor where u dey? Amebor mind your business *3 Verse(de rain) Dey run their mouth (Dey run their mouth) Dey run their mouth (Dey run their mouth) Rakata rikpo ri Nkene radio mejine Nkene bu cnn You got mesia Mesia go international Mesia go in alaba Say daddy shoky Dey form lil wayne Chrous Amebor where u dey? Amebor mind your business *3 Outro Ooh this beat wan finishoo Na me be rapidman wey una no know Anyway de rain on the beat Haha ooh ho let go Amebor where u dey? Amebor mind your business *4