Phyzabeck - Omalicha lyrics

Published

0 139 0

Phyzabeck - Omalicha lyrics

Switchklicz Doomzday on the beat She ah special special girl She ah special girl Quarter past phyzabeck She ah special special girl She ah special girl See the way she dey para me brain and me heart With the way she dey She dey high me pa** pami High me pa** me rum Baby na konji na you get am Baby na money make you take am Anything you want na you get am She dey high me pa** pami High me pa** me rum Baby na konji na you get am Anything you want na you get am Shay na money you want say na you get am Omalicha you be final eh Baby girl you no be china eh (Ah see you no be China eh) Omalicha you be final eh (A a you no be China eh) Ah baby girl see you no China eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh I say baby wine on eh Baby wine on eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh She dey make me dey think with her back See me belle don full with ah zobo she ah feed with her back Them ah boiz dem ah fight for her back for her yard o Paparazzi sef follow her for her back o She dey put me under like ah koko bilo The girl ah so sweet like ah choco milo Her skin ah tone nice like ah coco bu*ter O baby girl you be my matter She dey put me under like ah koko bilo The girl so sweet like ah choco milo Her body skin tone like ah coco bu*ter O baby girl you be my matter She dey high me pa** pami High me pa** me rum Baby na konji na you get am Baby na money make you take am Anything you want na you get am Omalicha you be final eh Baby girl you no be china eh (Ah see you no be China eh) Omalicha you be final eh (A a you no be China eh) Ah baby girl see you no be China eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh I say baby wine on eh Baby wine on eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh Mr eazi had to say she dey feel the anointing You are with the holy ghost o your love dey fall like fountain Omalicha omalicha omalicha baby gimme keys to your beamer Omalicha omalicha easy gimme love show me your teaser Baby girl take it slow take it slow With the way you dey wine baby e be like rodeo See I can't get enough of your egusi taste baby girl I swear na you be the best She dey high me pa** pami High me pa** me rum Baby na konji na you get am Baby na money make you take am Anything you want na you get am Omalicha you be final eh Baby girl you no be china eh (Ah see you no be China eh) Omalicha you be final eh (A a you no be China eh) Ah baby girl see you no China eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh I say baby wine on eh Baby wine on eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh My omalicha baby baby wine on eh Baby wine on eh This beat is sick