Patoranking - As I get Money Ehn lyrics

Featuring ,

Published

0 5649 0

Patoranking - As I get Money Ehn lyrics

[Verse 1 – Patoranking] As I get money ehn, I con start to enjoy I open my company, all my village people na im I employ Everybody wey know me before come dey call me oga bomboy I marry my girlfriend e no reach two weeks na im she born boy [Verse 2 – Magnito] As I get money ehn, I sign big footballers I sign mikel obi I no ask am how much, I paid him in dollars There is nothing money cannot do, I make messi goalkeeper for gunners If I write exam I no dey bother again, I dont care if I come last [Verse 3 – both] As I get money ehn, I call my landlord I tell am to tell me the cost of his property just in one word My brother pato As I get my own money I begin to diet I want to become the next metusela am not ready to die yet A hundred and fifty years is not too much and thats my target [Hook/Chorus] Raba dey! Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey “Money dey oh” Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey “Money dey oh” Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey [Verse 4 – both] As I get money ehn, I start to import All the ugly girls wey dey lekki phase1 I start to export Dangote follow me for instagram as him hear say I dey hot Otedola con dey para say him must carry me go court As I get money eh, I enter monaco I carry my three igbo wives Nkechi, Chi and Adaku “Magnito speaks hausa” Na so so EFCC everyday na me dem begin dey tackle As I get money ehn, I go do meeting with nepa I give their oga money dem no go take this light again never Nice Idea patoranking my brother the approach is clever Like rich monk I dey dash my money on a daily to whoever [Hook/Chorus] Raba dey! Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey “Money dey oh” Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey Raba dey “Money dey oh” Raba raba dey Raba dey! Raba raba dey [Repeat Hook/Chorus till beat fades]