P-square - Say Your Love lyrics

Published

0 635 0

P-square - Say Your Love lyrics

[Intro:] Na today, e don tey Girl you know say me I no dey lie This is (what you said to me [x2]) [Chorus:] You say your love no dey lie You say your feelings no dey die See me girl I dey cry eyah Oh no You say your love no dey die oh See me girl I dey cry Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey [Verse 1] You say your love no dey lie E don tey (e don tey) Make you tell your friends Wetin dey (Na today) Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me [2x]) She for talk say we go spend our life together She like me pa** her own mother She prefer me pa** her own father My brothers tell me which kind lie be this Na today, eyah e don tey [Hook:] The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me [2x]) Girl, anytime I wey dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you fly away Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey [Chorus] [Verse 2:] Na the same girl wey I see inside my best friend moto Oh no, no be so Girl, I don't need an explanation Girl why you dey ah-lie Tell me really why you dey ah-lie They talk say who say, she say that That she say that P-Sqaure don say that My brothers tell me which kind life be this She don kolo I swear nobody could believe it girl No be so [Hook:] The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie This (is what you said to me [2x]) Cause, anytime wey I dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you fly away Tell me which kind life be this Na today eyah e don tey [Chorus] [Verse 3:] Ah ah ah What sort of a life is this Which kind life wey be this Wey someone go dey face trouble Dey hustle, dey bubble for jungle No be for double Na the same girl wey I hustle Na she be trouble Who be that babe wey dey fumble Make she go sef Why, why, why I go cry When I dey try She dey lie say her love no dey die (eyah) So now baby tell me, who dey lie (eyah) Make I tell you wetin I get for my mind Baby girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pa** my Mama Hey yo, that was then But now girl, I don't need you no more Make you go, I don't need you no more [Chorus] [Bridge:] Girl, wetin I do you (make you tell me where I go wrong) I dey try to let you know say I like you pa** my Mama Girl, wetin I do you (cause this is what you said to me, what you said to me) Make you go, I don't need you no more Girl, wetin I do you (You say your love no dey lie, say your feelings no die, see me girl I dey cry, make you give me one reason why) I dey try to let you know say I like you pa** my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't need you no more Girl, I go die o oh ooh Eh Ei, eh ei eh, oh no You say your love no dey lie, Say your feelings no die, See me girl I dey cry, Make you give me one reason why [Chorus: till fade] Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no