P-square - Personally lyrics

Published

0 768 0

P-square - Personally lyrics

Personally personal personally Personally personal personally [Verse 1:] Personally I rock your body I promise you go home You won't tell your daddy I'll give it to you like you've never had it Screaming chin chin like speaking Chinese Ehn na wetin be this Baka boom boom na weti I see Saga - but she no wan gree She talk say she no wan leave [Chorus:] Eh - I no go lie The things wey dey my mind When I see you dancing, girl you got me high And if you want to try, Gbege go dey tonight Cause I'm in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally eh Personal personally - ah ah ah ah Personally eh Personal personally - I go deal with you Personally eh Personal personally - ah ah ah ah Personally eh Personal personally I go deal with you I go deal with you [Verse 2:] Personally... professionally... I see what you're doing intentionally Girl me want it physically So give it to me give it to me radically Emotionally... psychologically You're turning me on biologically Sexually... dramatically And she talk say she no wan leave [Chorus:] Eh - I no go lie The things wey dey my mind When I see you dancing, girl you got me high And if you want to try, Gbege go dey tonight Cause I'm in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally eh Personal personally - ah ah ah ah Personally eh Personal personally - I go deal with you Personally eh Personal personally - ah ah ah ah Personally eh Personal personally I go deal with you I go deal with you [Verse 3:] Girl exceptionally The reason na spiritually Money speaking So drastically Magically... internationally Babah... habatically Grammar... na for dictionary Saga - but she no wan gree She talk say she no wan leave [Chorus:] Eh - I no go lie The things wey dey my mind When I see you dancing, girl you got me high And if you want to try, Gbege go dey tonight Cause I'm in the mood As long as you feeling the groove I go deal with you Personally eh Personal personally - ah ah ah ah Personally eh Personal personally - I go deal with you Personally eh Personal personally - ah ah ah ah Personally eh Personal personally I go deal with you I go deal with you