P-square - Say you love lyrics

Published

0 304 0

P-square - Say you love lyrics

INTRO Na today, e don dey Girl you know say me I no dey lie This is what you said to me (2x) CHORUS You say your love no dey lie Say your feelings no dey die See me girl I dey cry eyah Oh no You say your love no dey lie oh See me girl I dey cry Tell me which kind lie be this Na today eyah e don dey VERSE 1 You say your love no dey lie E don tey [e don tey] Make you tell your friends Wetin dey [Na today] Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me] She go talk say we go spend our life together She like me pa** her own mother She prefer me pa** her own father My brothers tell me which kind lie be this Na today, eyah e don tey HOOK The very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart And turn me upside down Girl you know say me I no dey lie [this is what you said to me 2x] Girl, anytime I dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you find your way Tell me which kind lie be this Na today eyah e don tey REPEAT CHORUS VERSE 2 Na the same girl wey I see inside my best friend moto Oh no, no be so Girl, I don't need an explanation Girl why you dey tell lie Tell me really why you dey tell lie They talk say who say, she say that That she say that P-Sqaure don say that My brothers tell me which kind lie be this She don kolo I swear nobody could believe the girl No be so REPEAT CHORUS VERSE 3 What sort of a life is this Which kind life wey be this Wey someone go dey fit struggle Dey hustle, dey bubble for jungle No be for double Na the same girl wey I hustle Na she be trouble Who be that babe wey dey fumble Make she go sef Why, why, why, why I go cry When I dey try She dey lie say her love no dey die [eyah] So now baby tell me, who dey lie [eyah] Make I tell you wetin I get for my mind Baby girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pa** my Mama Hey yo, that was then But now girl, I don't need you no more Make you go, I don't need you no more REPEAT CHORUS BRIDGE Girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pa** my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't like you no more Girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pa** my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't need you no more Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no REPEAT CHORUS (till fade) Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no